歌詞和翻譯 - Hypertension
— 演唱 Peruzzi
“Hypertension”歌詞和翻譯。發現誰寫了這首歌。找出誰是這個音樂視頻的製作人和導演。《Hypertension》作曲、作詞、編曲、流媒體平台等。“Hypertension”是在英語上演奏的歌曲。 “Hypertension”由演唱 Peruzzi— 演唱 Peruzzi
“Hypertension”歌詞和翻譯。發現誰寫了這首歌。找出誰是這個音樂視頻的製作人和導演。《Hypertension》作曲、作詞、編曲、流媒體平台等。“Hypertension”是在英語上演奏的歌曲。 “Hypertension”由演唱 Peruzzi
|
Download New Songs
Listen & stream |
|
Official video for "Hypertension" by Peruzzi.
Stream "Hypertension" on all stores:
Video Directed by Olu The Wave.
Follow Peruzzi
LYRICS
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (hear word)
I dey here till morning (morning)
And that’s on period
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Mami what you working with?
Oh baby show me working
Show me working
Show me working
Hey!
See person figure
Man dem wan figure your body
Or make I take better picture
My people gats see this your body (this your body)
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
#Peruzzi #hypertension