"Hypertension"
— 演唱 Peruzzi
“Hypertension”是在唱片公司“Peruzzi”的官方頻道12 九月 2022上發布的尼日利亞人上演唱的歌曲。發現有關“Hypertension”的獨家信息。查找 Hypertension 的歌詞、翻譯和歌曲事實。根據互聯網上的一條信息,收入和淨資產是由贊助商和其他來源累積的。“Hypertension”這首歌在已編譯的音樂排行榜中出現了多少次?“Hypertension”是一個著名的音樂視頻,在熱門排行榜上佔據一席之地,例如前 100 尼日利亞 首歌曲、前 40 尼日利亞人 首歌曲等。
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Hypertension" 事實
“Hypertension”在 YouTube 上的總觀看次數達到了 2.4M 次,點贊次數達到了 13.1K 次。
這首歌已在 12/09/2022 上提交,並在排行榜上停留了 25 週。
音樂視頻的原始名稱是“PERUZZI - HYPERTENSION (OFFICIAL VIDEO)”。
“Hypertension”已在 Youtube 上的 12/09/2022 14:17:18 發布。
"Hypertension" 歌詞、作曲家、唱片公司
Official video for "Hypertension" by Peruzzi.
Stream "Hypertension" on all stores:
Video Directed by Olu The Wave.
Follow Peruzzi
LYRICS
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (hear word)
I dey here till morning (morning)
And that’s on period
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Mami what you working with?
Oh baby show me working
Show me working
Show me working
Hey!
See person figure
Man dem wan figure your body
Or make I take better picture
My people gats see this your body (this your body)
If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them
This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
#Peruzzi #hypertension