POPNABLE 加納 加納

  • 主頁
  • MP3 Download
  • Radio Hits 2025
  • Radio
  • 登記
  • 登錄
  • 發現
    • 發現
    • 歌曲
    • 音樂藝術家
  • 音樂排行榜
    • 音樂排行榜
    • 熱門 100 首歌曲 - 每日
    • 前 100 首歌曲 - 每日
    • 前 40 首歌曲
  • 主頁
  • 加納
  • 歌曲
  • End Of The Day
  • 歌詞和翻譯

歌詞和翻譯 - End Of The Day

— 演唱 Mr Drew

“End Of The Day”歌詞和翻譯。發現誰寫了這首歌。找出誰是這個音樂視頻的製作人和導演。《End Of The Day》作曲、作詞、編曲、流媒體平台等。“End Of The Day”是在英語上演奏的歌曲。 “End Of The Day”由演唱 Mr Drew
  • 主頁
  • 歌詞和翻譯
  • 音樂排行榜
  • 統計數據
  • 收益
  • 買這首歌
End Of The Day 音樂視頻
Download New Songs

Listen & stream

×

在 Youtube 上觀看

×
視頻
End Of The Day
國家


 加納 加納
添加
01/01/1970
報告
[與音樂無關 ] [添加相關藝術家] [刪除鏈接的藝術家] [添加歌詞] [添加歌詞翻譯]

"End Of The Day" 歌詞

“End Of The Day”有 英語 語言的歌詞。
“End Of The Day”的意思來自英語語言,目前沒有轉換成英文翻譯。

Andrews Commey Otoo performs " End Of The Day feat KOJO Blak" off his debut Ep , LOVA BOY ERA.

Produced by Ugly
Mixed by GigzBeatz
Written by Mcdonald Braide


Lyrics

Anonymously
I no know where this my pain come from
but edey hit me for my liver
hmm
for my chest

down to the decimal
Adwen nu tɔ kyema
them no dey tell person
awula obaa pila moko eyy

At the end of the day
no be only me go dey
No no
no man is an island
hmm
I no fit run another race
make yawa no go dey
this love fit put you for choke hold

Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna

Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna


Daadaa you dey lie
No dey
need your love
aurevoir
you dey pour water for my ogya (fire)
and edey make me cold

Very soon you go learn
you wey be holiko
you dey scare grown man like koliko
Mi na no bo tamɔ mmlamiko
Asuma toliko

My liver
slow down
For now
I don’t know why
water
comot ma eye
and edey slow me down

Running from your love
Kilometres
before I crush
must to cool down
This love fit put you for choke hold

At the end of the day
no be only me go dey
No no
no man is an island
hmm
I no fit run another race
make yawa no go dey
this love fit put you for choke hold

Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna

Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)